DOWNLOAD Mp3 | Joy For Body By Peterson
Nigerian gospel music minister Peterstson finally releases the long awaited song titled “Joy For Body“.
The Song “Joy for body” is an Afrobeats/afrogospel song talking about the Joy of the Lord and how it is sweet to the soul like honey… His Joy is sweet beyond our likes and hobbies like Gaming (playing the Konami Series)
Sometimes the expression of our respond to this Joy of the Lord in our soul make others wonder and consider us a waste.. Yet He Wins and His Joy get expression in us…. Hallelujah…Joy for bodi oo -Peterson
Stream and Download Below
DOWNLOAD Mp3 NOW
LYRICS | Joy For Body By Peterson
*Intro*
Oh na na na beh beh
yeah yeah
*Chorus*
Joy for Bodi o
The way You dey gain my heart e dey sweet me
pass Konami o
My God anything you wey you do I know sey
is
Jóy times two
Oh my Daddy tell me what Can I do
The way You dey run this Your Blessings dey give
*Verse 1*
Na Your Veil dey hide my face
When the enemy release that fire
247 You dey my lane
I dey with You I no go fit retire
*_Pre Chorus_*
You put food for my belly
Make me come dey jolly
Life comes sweet like honey ( Je Je Je Je)
I always dey for You
X2
*Chorus*
Joy for Bodi o
The way You dey gain my heart e dey sweet me
pass Konami o
My God anything you wey you do I know sey
is
Jóy times two
Oh my Daddy tell me what Can I do
The way You dey run this Your Blessings dey give
*Verse 2*
Only You dey run my race
Bad Belle people dey call me waste
Halle Halle Halle my God You win
You always dey for me
X2
*_Prechorus_*
You put food for my belly
Make me come dey jolly
Life come sweet like honey (Je Je Je Je)
I always dey for You
